歌词
The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye gbon gan
Nkan ti mori
Olun mi o so tan
Woro si woro
The music make me feel I be Jordan
Woro si woro
Koro ki koro
Now I understand why them say aiye gbon gan
O boy e plenty for my mind you go jisoro
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many many listening
Holy water pon my head and my feet
Jen ri owo loke
Gongo aso
Aye a gbo
Don't gock on
Then come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don't address anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
You fear me sef
Me no fear no one
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
Let's just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami
Woro si woro
The music make me feel like B Jordan
Woro si woro
Koro ki koro
Now I understand why them say aiye gbon gan
O boy e plenty for my mind you go jisoro
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro
The music make me feel like B Jordan
Woro si woro
Koro ki koro
Now I understand why them say aiye gbon gan
O boy e plenty for my mind you go jisoro
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many many listening
Holy water pon my head and my feet
Woihh
Them ah talk what they can't prove
What them can't prove
Cos them want to taste out my food
Gave you my food
Then you talk say I chance you
Try to pick a picker man up
God pass you
Feels like I'm coming from my angle
Where your vibe at
Come f**k up the cycle
Come in circle
Ain't no telling what I might do
While you make me
Make me beg that paper man slide through
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretend gan ni
Let's just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami
Woro si woro
The music make me feel like B Jordan
Woro si woro
Koro ki koro
Now I understand why them say aiye gbon gan
O boy e plenty for my mind you go jisoro
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro
The music make me feel like B Jordan
Woro si woro
Koro ki koro
Now I understand why them say aiye gbon gan
O boy e plenty for my mind you go jisoro
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan
Many many listening
Holy water pon my head and my feet
Jen ri owo loke
Gongo aso
Aye a gbo
Don't gock on
Them come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don't address anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
You fear me sef
Me no fear no one
专辑信息
1.Monsters You Made (feat. Chris Martin)
2.Level Up (Twice As Tall) [feat. Youssou N'Dour]
3.Alarm Clock
4.Naughty by Nature (feat. Naughty by Nature)
5.Real Life (feat. Stormzy)
6.Onyeka (Baby)
7.Way Too Big
8.Comma
9.No Fit Vex
10.Wettin Dey Sup
11.Bank On It
12.Bebo
13.Wonderful
14.Time Flies (feat. Sauti Sol)
15.23