歌词
Napji killing dis wan
Para
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem
Baddest
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem
Ah di baddest
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh uh uh
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh uh uh uh uh uh uh uh uh
Make una tell am to call me
Uh uh uh uh uh uh uh uh uh
Why them com dey para para para
Para for me
Why everybody com dey para para para
Para for me
Why them com dey para para para
Para for me
Na why 30BG we go para para para
Them go para for you
Before the beforе the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
'Cause if you say too much I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my on G pass G-Wagon
My n***a I set trends no Twitter star
I get men I no dey gather boys
I dey live my life man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind give them mind
Live my life man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind give them mind
Uh uh uh uh uh uh uh uh uh
Make una tell am to call me
Uh uh uh uh uh uh uh uh uh
Why them com dey para para para
Para for me
Why everybody com dey para para para
Para for me
Para para para
Para for me
Napji killing dis wan
专辑信息
1.Shopping Spree
2.Holy Ground
3.Birthday Cake
4.Jowo
5.The Best
6.Heaven
7.La La
8.Tanana
9.Fade
10.FEM
11.So Crazy
12.Something Fishy
13.Sunlight
14.I Got a Friend
15.On My Way
16.Very Special
17.Mebe