Pose (feat. R2bees)

歌词
Pose -Yemi Alade
Written by :Young D.
Ra ta ta ta ta ta ta
De de de denge pose
Yes you know
E yo
R two Bees
You too like to demo
You sabi demo oya pose
Ayakata
You too like to demo
You sabi demo strike a pose
Oya pose
Change your style denge pose
Oya na denge pose
Change your style make you pose
Ay ayakata
Chai sister nene demo
She too demo she dey pose
Chai sister giwa demo
She too demo she dey pose
Ay oya pose
If you sabi demo make you pose
Oya oya denge pose
Change your style make you pose
Ah ayakata
Eh eh eh
Ra
Hey you too demo see the things you do too demo
Yeah
E dey make I dey want more
Nee awun yenu nee amamu a damo
Say you want to the get that much
Oh baby kick me like say so line
I still go carry money for bank
Remember say you dey talk to the don
I dey give champagne 'cos I'm already drunk
Yeah I go give you dollar
Giving you my ganlala
Give it to me one time rock me
The baddest wen come from ghana
Girl I no go tire shocking you in the wire
Make you feel alright even if you no like okada
Oya pose
Oya make you go down hold your toes
Yeah
Nobody know
Wetin you giving to me shey you be pose
Eh ayakata
Ay ay ay
Oya pose
You too ringingri runiny
You love to dey winginy waniny
You like to dey blingily daniny dingily danily
You loving it I nini
Oh minininini ninana
Eh where me dollar
Don't shake the dollar make you no wahala
Minimini nana
Oya where the dollar
Make you shake the dollar
Oh I go pose oya pose
Oya pose
If you sabi demo make you pose
Oya oya denge pose
Change your style make you pose
Ah ayakata
Ay ay ay ay
专辑信息
1.Intro (feat. Bovi)
2.Johnny
3.Why
4.Pose (feat. R2bees)
5.Duro Timi
6.Catch You
7.King (KOQ) [Interlude]
8.Money
9.I Like
10.Taking over Me (feat. Phyno)
11.Sugar
12.Selense (feat. Chidinma)
13.Fall in Love
14.Temperature (feat. Dil)
15.Kissing
16.Tangerine (feat. Selebobo)
17.Daddy Oyoyo
18.Johnny (French Version) [Bonus]
19.Kissing (Remix) [Bonus] (feat. Diamond)
20.Looking at Me (Bonus)