歌词
Intro___
Baby if you tell me if you really wan dance (Ehh)
Ahh yea‘ if you really wan dance (Eeeeazzy)
Baby if you tell me
If you really wan dance (Pepenazi)
Baby make you tell me if you really wan dance (Eeeazyyy)
yea‘ haa ‘ if you really wan dance (Eh Eh)
Baby make you tell me if you really wan dance
Ahh‘ if you really wan dance
Verse 1
————
On the dance floor no Dey pumpus
On a Skibi jobo motun don gan
Awon Omoge Yapa won lo won bo
I just want make we turn up
Oya turn up oooo
Emi lomo tan so
When the gbedu land ema jo gan ooo
Awon Omo ope wole Awon stubborn
Oya gbese! Malo jogor
Bridge
———
If I be Don Baba J
I go call you Doro!
Doro Doro Bucci
On a wizzy Level baby baby Joro
Joro jara Joro
Ntori e ni mon se Ji soro
If the matter cast we are riding solo
O NA NA NA
If I be Don Baba J
I go call you Doro!
Doro doro bucci
On a wizzy Level baby baby Joro
Joro jara Joro
Ntori e ni mon se Ji soro
If the matter cast we are riding solo
Chorus
___
Hennessy ti wo body
Body oo
Shayo tiwo body
Body oo
Oja ti wo body
Body oo
She ni mo gbe body
For you oo
Colorado ti wo body
Body oo
Loud ti wo body
Body oo
I no see nobody
Na PARTE after Parte
For me oo
Verse 2
————-
As I check well
Her bobo Dey for her business
Her bobo Dey for her business
So I Dey Solo
Me I just dey mind my business
I just dey mind my my business
I no vex I no worry o
Call all my paddy make we jolly oo
No time for ini mini manimo
Cuz after the show na the party ooo
Bridge
———
If I be Don Baba J
I go call you Doro!
Doro Doro bucci
On a wizzy Level baby baby Joro
Joro jara Joro
Ntori e ni mon se Ji soro
If the matter cast we are riding solo
O NA NA NA
If I be Don Baba J
I go call you Doro!
Doro Doro bucci
On a wizzy Level baby baby Joro
Joro jara Joro
Ntori e ni mon se Ji soro
If the matter cast we are riding solo
Chorus
___
Hennessy ti wo body
Body oo
Shayo tiwo body
Body oo
Oja ti wo body
Body oo
She ni mo gbe body
For you oo
Colorado ti wo body
Body oo
Loud ti wo body
Body oo
I no see nobody
Na PARTE after Parte
For me oo
Vibes
———-
Baby if you tell me if you really wan dance
Ahh yea‘ if you really wan dance
Baby if you tell me (MARQAI ON THE MIX)
If you really wan dance
Baby make you tell me if you really wan dance
hey haa‘ if you really wan dance
Baby make you tell me if you really wan dance
Ahh‘ yea if you really wan dance
Outro
———-
Hennessy ti wo body
Shayo tiwo body
Oja ti wo body
She ni mo gbe body
Colorado ti wo body
Loud ti wo body
I no see nobody
Na PARTE after Parte
For me oo
It’s DAWIE ON THIS ONE.
END
专辑信息
1.Zerubbabel (Intro)
2.Hustle
3.Body
4.1960 (Interlude)
5.Tonight
6.Woman
7.On God
8.Up Nepa
9.Owo Pupo
10.Nneka
11.Diana
12.Ope