歌词
O Baby girl, I
Cover you
You be the,
One I choose
Girl, if you dey for me
Like I don dey for you
Girl wetin I go do, baby
Girl I love the way you do o
Now you dey make me want to pull up No be say I no go dey for you
O baby girl, I don tey for you
Ke di ke di, Jeje
All the things you doing
Baby girl, na sempe
Iwo na ni, Iwo na ni mo fe
Iwo na ni, ni mo fe fe fe
Oou Ahh Eh ya
Baby shake am, make I control am
O baby, touch me make I calm down
O girl you know, your body bam bam (Bam Bam)
[Whine up, come down, jiggy down low,
Girl your body bad, would you gimme some more, Been a long time, wey you gimme some love
Baby take it down low]
O Baby girl, I
Cover you
You be the,
One I choose
Girl, if you dey for me Like I don dey for you
Girl wetin I go do, baby
I cover your body (Your body)
I pour you my honey Joromi Joromi o
Girl you see what I see o I cover your body o
I spray you my money o Joromi Joromi o
Can you see what I see o
O baby you like nice today, what is going on o You look fine and all o
I don’t mean to flatter you at all o
And that your backassi too big and all o
And all the guys want to know o If you’re single or you’re not o
I want to know know o
If you go come my side
If you go come my yard
If you know that you’re around o Will you ring my line
If you come my side
If you come my life
And I call you
No worry I gat you
I cover your body (Your body)
I pour you my honey Joromi Joromi o
Girl you see what I see o
I cover your body o
I spray you my money o Joromi Joromi o
Can youseewhatIseeo
专辑信息
1.Cover You