歌词
It's kel P ****s ****s ****s
Yeah yeah yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I'm in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I'm in a chokehold oh
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I'm in a chokehold
Yeah pe oohh tatuuu tatuuu
Angeli Angelina
You dey cool my temperature
If you call
I go come deliver
I no go fall e your hand never
Say na me you go love forever
I'm a khaki
No fake leather
Oh my Angeli
Angelina
Oh my Angeli
Angelina
Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club
I dey television your body body
Shey you no know sa the
Thing wey you carry fit kill somebody
Oooo
You know I feel a ****
You feel a ****
So baby whine it pon me
Pon me
Yes
And I know you shy but it's cool when we're making love
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Ta te
On the low
On the low
Angeli Angelina
You dey cool my temperature
If you call
I go come deliver
I no go fall e your hand
Never
Say na me you go love forever
I'm a khaki no fake leather
Oh my Angeli
Angelina
Oh my Angeli
Angelina
Oh no
Shey when I want dey comot
Make I signal you al you
Why you want to dey question me like an interview
Interview
Hmm
I'm tryna put the ring on your finger too
Finger too
And dey better
Kai kai
Be a better guy guy
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Ta te
On the low
On the low
Angeli
Angelina
You dey cool my temperature
Ah baby
If you call
I go come deliver
Ah baby
I no go fall e your hand never
Ah baby
Say na me you go love forever
Ah baby
I'm a kaki no fake leather
Ah baby
Oh my Angeli
Angelina ah baby
Oh my Angeli
Angelina ah baby
Jesu
Jesu
Jesu
Mmm
Mmm
Mmm
Needs gose up
Mmm
Mmm
Mmm
Papapapapa
专辑信息
1.African Giant
2.Anybody
3.Wetin Man Go Do
4.Dangote
5.Gum Body (feat. Jorja Smith)
6.Killin Dem (feat. Zlatan)
7.Omo
8.Secret (feat. Jeremih & Serani)
9.Collateral Damage
10.Another Story (ft. M.anifest)
11.Pull Up
12.Blak Ryno (Skit)
13.Destiny
14.Different (feat. Damian Marley & Angelique Kidjo)
15.Gbona
16.On The Low
17.Show & Tell (feat. Future)
18.This Side (feat. YG)
19.Spiritual