歌词
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey
cause a migraine
And when we leave,
we fit do am your way
Or if you want,
we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I
no dey go I one dey
I no dey care,
say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel,
how you want
Lady, girl,
say your body bad to me
Pass make I choke,
make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me,
oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge
(Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
All for you baby
If that money dey
too much say make you talk
Cause you know the money long,
ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk,
no one involved
Baby girl, make I indulge you,
yeah
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel,
how you want am?
Lady, girl,
say your body bad to me
Pass, make I choke,
make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me,
oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge
(Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
专辑信息
1.Money & Love
2.Balance
3.Bad To Me
4.2 Sugar
5.Everyday
6.Slip N Slide
7.Deep
8.Flower Pads
9.Wow
10.Pressure
11.Plenty Loving
12.Special
13.Frames (Who's Gonna Know)