歌词
Iyeh
Starboy
Iyeh
SJW Music
Oh
Oh
I dey give am to my London girls
Say the vibes
Kalaku eh
Make me high
Parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand
Deja vu eh
Ile ti mo, ile ti shu eh
Me I never sleep belleful eh
What a chase
I dey pursue
Say na water finer than you
Iyeh
I no fit say that
Even when I dey with Shawty
Money dey for my mind
Seven AM in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
Even when I dey with Shawty
Money dey for my mind
Seven AM in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
I say early mo mo
Wo te mi pe mi
Wan ti so pe owo ti jade o
What’s up in
What’s up in
Ja jaiye
Non stopping
Early mo mo
Wo te mi pe mi
Wan ti so pe owo ti jade o
What’s up in
What’s up in
Ja jaiye
Non stopping
Kalakunta na the place
Wey dem legalize Arizona
Dey legalize Arizona
Ye ye dey legalize my Arizona
Legalize my Arizonayeh yeh
When the gbedu drop
When e enter them dey feel am
When e enter them dey feel am
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the Ego
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the Ego
Say the vibes
Kalaku eh
Make me high
Parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand
Deja vu eh
Ile ti mo, ile ti shu eh
Me I never sleep belleful eh
What a chase
I dey pursue
Say na water finer than you
Even when I dey with Shawty
Money dey for my mind
Seven AM in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
Even when I dey with Shawty
Money dey for my mind
Seven AM in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
I say early mo mo
Wo te mi pe mi
Wan ti so pe owo ti jade o
What’s up in
What’s up in
Ja jaiye
Non stopping
Early mo mo
Wo te mi pe mi
Wan ti so pe owo ti jade o
What’s up in
What’s up in
Ja jaiye
Non stopping
For your informate
Tori pe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the Sword
Make them suffocate
Kill them like a rascal
Like say me I fumigate
Release
For your informate
Torikpe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the Sword
Make them suffocate
Kill them like a rascal
Like say me I fumigate
Kalakunta na the place
Wey dem legalize Arizona
Dey legalize Arizona
Ye ye Dey legalize my Arizona
Legalize my Arizonayeh yeh
专辑信息
1.Arizona