歌词
Verse 1
I wrote a million vibes for you
Poured out my heart for you
Wetin I talk Na true
Say If no be you then who ?
I tell you say me I go ride for you
Nobody else but you !
Leave other girls for you
Say if no be you then who ?
But if the money no Dey
I fit call on you ?
Shebi you go answer ?
Abi Na talk you just dey talk since
But if the raba no dey
I fit call on you ?
Abi the love no reach
So Na talk you just dey talk since
Bridge:
Tell halima make she wait
I no fit leave you for another
If leave you me girl e be like water leave river
The fire can’t cool be like I need holy water
Somebody call a pastor make he say a prayer
Verse 2 :
Say Me I don Dey fall I don Dey lose guard
Wey you spin my head you be like jimmy jatt
Omo this kind loving no be for my mind o
(Somebody save me )
Girlie this your body fit to killie man
If you leave me girl I no fit understand
Omo this kind loving no be for my head o
(Somebody save me )
But if the money no Dey
I fit call on you ?
Shebi you go answer ?
Abi Na talk you just dey talk since
But if the raba no dey
I fit call on you ?
Abi the love no reach
So Na talk you just dey talk since
Bridge:
Tell halima make she wait
I no fit leave you for another
If leave you me girl e be like water leave river
The fire can’t cool be like I need holy water
Somebody call a pastor make he say a prayer
专辑信息
1.Talk