歌词
London
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
He say darling I'm watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
I don't mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
专辑信息
1.Intentions
2.Dangerous Love
3.Killi Mi
4.Koroba
5.Show You Off
6.Sabina
7.My Money, My Baby (From "Queen & Slim: The Soundtrack")
8.Palm Trees
9.Enter My Eye
10.Kata
11.Feel My Love
12.Juicy
13.Something Different