歌词
Presso
Yeah Oo weh
Yeah. Yeah. Yeah.
Owa WA WA WA
Verse 1
Anything we dem like,
Make dem talk,
Girl I no send o!!!
Anything weh dem like
Make dem Yan about me and you I know!!
I no send o!!!
Cause your love done control
Your love done carry me go "mmm"
I no fit explain oo!!!
The way me just dey feel!!!
CHORUS
Girl if your love if na magical
I want make you control me
Girl if your love, if na medicine
I want to take overdose eh!!
0 baby eeeh
I want to take overdose eh!!
Yeah yeah yeah yeah "see"
Verse 2
1 time 2 time
Na d party we dey rock
When we enter d place
The girls d feel alright
3 time 4 time
As the dj d scratch
Abeg Abeg make you tell am
Make he put on repeat yeaah
Cause your love done control
Your love done carry me go "mmm"
I no fit explain oo!!!
The way me just dey feel!!!
Chorus
Girl if your love if na magical
I want make you control me
Girl if your love, if na medicine
I want to take overdose eh!!
0 baby eeeh
I want to take overdose eh!!
Yeah yeah yeah yeah "see"
Verse 3
Ifeoma, I ononye Chai
Abegi give me some more o
Amaka, nkechi ah
Girl I want some more o eh
O-jurum isi. O-jurum isi
Baby ni-juru eju nu
Nwata ni-itoro uto nu Chorus
CHORUS
Girl if your love if na magical
I want make you control me
Girl if your love if na medicine
I want to take overdose eeh
O baby ooo
I want to take overdose eeh
Yeah yeah yeah yeah
Verse3
You stick my heart like a glue
I can't stop loving youuu
I want nobody but youuu
Say Nobody but youuu "yeah"
If na juju you use for me
I want make you do it more
Girl your love nobi moi moi
When am with you I just dey high high
Girl am getting so confuse
By the things you dooo oh ah ah
OH my baby boooo "yeah yeah" yeah
Mu amor, mu amor
guero voce comigo agora
I don't wanna let you go
Come around make we dey we know go fight all day
We no go fight ah "yeah yeah"
CHORUS X2
Girl if your love if na magical
I want make you control me
Girl if your love, if na medicine
I want to take overdose eh!!
0 baby eeeh
I want to take overdose eh!!
Yeah yeah yeah yeah "
Girl if your love if na magical
I want make you control me
Girl if your love, if na medicine
I want to take overdose eh!!
0 baby eeeh
I want to take overdose eh!!
Yeah yeah yeah yeah "
制作Produced By WALTEX MUSIC
唱片公司与发行公司Record Label&Publisher:WALTEX旺特司/WEGTEX ENTERTAINMENT