歌词
I see o be
Yemi alade oooo (wombolombo)
I see o be
Ma ma ma (wombolombo)
I dey hear the sound of a tambourine o
Talking drums and shekere combination (wombolombo)
I see people under the tambourine o (wombolombo)
Dancing like sey there's a celebration (wombolombo)
Mamawaloko loko o
Legbeolo
Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home
♪
All I want to do now is dancing wombolombo
So I lock up and keep kokoro labe kondo
♪
Waka enter weli well e dey happen uhh yeah
♪
Come see small pikin ati iya arugbo dey dance
Wombolombo (wombolombo)
Wombolombo (wombolombo)
Legbe olo (wombolombo)
Mi oni eni ko da mi lohun (wombolombo)
Gbogbo eniyan so pe onijo kan be
♪
Moni mori monini ko da mi lohun
Ile onijo pelegbe odo (wombolombo)
O ninu re eko network ati ija
Mamawa loko loko o
Legbe olo
Hmm baba tiserelo ona I'm the only one at home
♪
All I want to do now is dancing wombolombo
So I lock up and keep kokoro labe kondo
Waka enter wey the gbedu dey happen uhh yeah
Come see small pikin ati iya arugbo dey dance
Wombolombo (wombolombo)
Wombolombo (wombolombo)
I see o be
Legbe olo (wombolombo)
I see o be
Mi oni eni ko da mi lohun (wombolombo)
I dey hear the sound of a tambourine o
Talking drums and shekere combination
I see people under the tambourine o
♪
Dancing like sey there's a celebration
Them go dey dance wombolombo
Waka enter where the gbedu dey happen uhh yeah
Dance wombolombo (wombolombo)
Make you no dance wombolombo
'Cause them go dey dance wombolombo (wombolombo)
♪
Dance wombolombo (wombolombo)