歌词
Today, they see me today, ah ah
Shake body, make we play
Funny plenty, make we ball
V-V-V-Stix
Mio raye lati rojo, oh
Shebi ijo lawan njo oh
Ojojumo lemi shaye, yo-yo
Emi o ji soro
Mr DJ play my music
Won lemi na fe gbo, oh-yeah
I be the new king for your town
Odi dan dan ke fo, oh
Mr DJ turn it up (oh na-na)
E don try wey my people don dey wait (ayy-ayy)
On Sunday, make dem jaiye (ayy)
Give them the vibe and make they are appreciate
Na me oh, na me oh, na me oh, ah (oh oh oh)
Dey give dem the fire
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Dey give dem the fire
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Dey give dem the fire
Wanna pull up in a Benz
Dem 'a know say the boy no dey play
Me no joke in a matter
Say me take over the scene
And dem know say the boy Sugarbana mi 'a chill with Aloma
See me as I dey live my life today
No competition
Artist, the champion
The boy dem know mi gat vibration
S'ay woke, shaka shaka
Boyz a' mi tell e say, me never wan stop her
Anytime me pull up, dem 'a know say me ma suck her
And dem boy dem ma know say me I bad don da da
Artist, the champion
Na me oh, na me oh, na me oh, ah (oh oh oh)
Dey give dem the fire
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Dey give dem the fire
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Aloma to come
Aloma dey come with a fire
Aloma to come
Aloma dey come with a fire
Today, they see me today, ah ah (na na na, ayy-ayy)
Today, they see me today, ah ah (today oh)
I be the same man wey you know yesterday (yesterday)
He can too buy to the world (na me oh-ohh)
Na me oh, na me oh, na me oh, ah (oh oh oh)
Dey give dem the fire
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Dey give dem the fire
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Na me oh, na me oh, na me oh, ah (oh oh oh)
Dey give dem the fire
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Dey give dem the fire
Na me oh, na me oh, na me oh, ah
Today, they see me today, ah ah
Today, they see me today, ah ah