歌词
Oh na na na na
Ah ah ah
Ah ah ah ah
The first time wey I see you
My paddy dem say make I free you
E remain small make I pass you
But my heart been dey feel you
So I say make I come through
No time for games so I picked you
Hold on no be pick two
This na through pass no be one-two
Maka Chukwu make I talk true
The best thing wey I don do
Na to meet you cos you came through
And I love you, I love you
Maka Chukwu make I talk true
The best thing wey I don do
Na to meet you cos you came through
And I love you, I love you yeah
Me and you
No matter the weather na me and you
Together forever na me and you
For worse and for better na me and you oh na na
Me and you
No matter the weather na me and you
Together forever na me and you
For worse and for better na me and you oh na na na
♪
So today me I want to
Tell you say me I no wan do
A lifetime without you
I go like to dey beside you
Everyday I go dey front you
Once in a while I fit to vex you
But what I really want na the best you
I go last me I go first you
Baby girl make I talk true
The best thing wey I don do
Na to take you as my lawful
And I love you, I love you
Baby girl make I talk true
The best thing wey I don do
Na to take you as my lawful
And I love you, I love you yeah
Me and you
No matter the weather na me and you
Together forever na me and you
For worse and for better na me and you oh na na
Me, me, me, me and you, you, you, you
Me and you-ou-ou
Me and you oh na na na
Me and you
No matter the weather na me and you
Together forever na me and you
For worse and for better na me and you oh na na
Me and you
No matter the weather na me and you
Together forever na me and you
For worse and for better na me and you oh na na na
Me and you
Me and you
Me and you
Me and you oh na na
Me and you
No matter the weather na me and you
Together forever na me and you
For worse and for better na me and you oh na na na