歌曲 / 歌词

Lady

Listen on Apple Music

歌词

If you call my woman African woman no go gree
She go saaaaay e she go sey I be Lady o
If you call my woman African woman no go gree
She go saaaaay e she go sey I be Lady o
I wan tell you about lady
She go sey I be Lady o
I wan tell you about lady
She go sey I be Lady o
I wan tell you about lady
She go sey I be Lady o
I wan tell you about lady
She go sey I be Lady o
She wan sit down for table