歌曲 / 歌词

O.M.G. (Free Me)

Listen on Apple Music

歌词

O-M-G (P-P-P P-Square)
Oh my God oh
Oh my God oh
Them dey dey speculate
Oya feel me now
When we come around
We dey shut dem city down
We dey rock and boogie down
We dey pop champagne and we no dey drown oh ey
Why you dey dey frown
Why you dey frown when we dey your town
Why e be say you no dey look around
Then you go know say no be mouth oh ey
Oh my God (ooh my God oh)
Them say we dey jazz oh (dem say we dey jazz oh)
Some people dey mad oh say na juju we dey add oh (we dey add oh)
Na the collabo wey we dey do with our God oh
Na him dey yakata the work oh
No be today (no be today)
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles (Ray Charles)
Some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb (take climb)
No be man oh (no be man oh)
Na God eh (na God eh)
Feel me now
Oya make you free me
Free me (free me)
Be yourself you can never be me
Omo na God oh
Oya make you free me (oya make you free me)
Free me, free me
Be yourself you have never be me
Omo na God oh
Why you dey analyze-analyze
Why you dey vex and criticize-criticize
Na my time I dey utilize (utilize)
Wey dey make my account to dey high rise (high rise)
If you sit down there dey look oh
Your bank alert go dey minimize oh
And if you won wear my shoes oh ngwanu take am out of whether na your size oh ey
Oh my God oh (oh my God oh)
Them say we dey jazz oh (dem say we dey jazz oh)
Some people dey mad oh say na juju we dey add oh (we dey add oh)
Na the collabo wey we do with our God oh
Na him dey yakata the work oh
No be today (no be today)
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles (Ray Charles)
Some of them dey wonder
Like Stevie wonder
How we take climb (take climb)
No be man oh (no be man oh)
Na God eh (na God eh)
Feel me now
Oya make you free me
Free me (free me)
Be yourself you can never be me
Omo na God oh
Oya make you free me (oya make you free me)
Free me
Be yourself you have never be me
Omo na God oh
Oh my God oh
Oh my God oh
Them dey dey speculate
Oya free me now
Oh my God oh
Oh my God oh
Them dey dey speculate
Them dey high (dey high)
Like Ray Charles (like Ray Charles)
Some of them dey wonder (some of them dey wonder)
Like Stevie wonder
How we take climb (take climb)
No be man oh
Na God eh
Free me now
Oya make you free me
Free me, free me
Be yourself you can never be me
Omo na God oh
Oya make you free me (oya make you free me)
Free me
Be yourself you can never be me
Omo na God oh