歌曲 / 歌词

Surrender

Listen on Apple Music

歌词

Juls baby
Baby make you lovin the boy
Baby make you kissin the boy
I say baby make you lovin the boy
Baby you for kissin the boy
I surren I surren To your Ileke idi o
I surren I surrender to your Ileke idi o
I surren I surren to your Ileke idi o
I surren I surrender!
I know say I no strong like Mike Tyson
I know say I no get the voice like Michael Jackson
I know say I no sweet like Zara Larson
I know say I no get the money like Richard Branson
But wetin I get e pass money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know
I surren I surren to your Ileke idi o
I surren I surrender to your Ileke idi o
I surren I surren to your Ileke idi o
I surren I surrender to your Ileke idi o
I Surren I surren like say na felony o
I don't care I don't care about your money o
Do surren do surrender to my Ileke idi o
No Dey fear omo Just call me your honey o
No forget baby, Set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head You're defender
For you baby For you Omo
See i no want Mr Jackson you no me better
I'm loving your melody o the instrumental
Anything you have is enough Otomi o
Baby I surrender to your totori o
I surren I surren to your Ileke idi o
I surren I surrender to your Ileke idi o
I surren I surren to your Ileke idi o
I surren I surrender to your Ileke idi o
Come make you lovin the boy
Baby make you kissin the boy
I say baby make you lovin the boy
Baby you for kissin the boy
Baby make you lovin the boy
Make we kissin the boy
Zagadat